Uploaded By
VIEW PROFILE
341 Followers
I be common person now
I no fit to defend anybody now
Can’t see my mummy now
I Dey busy looking for the money now
And I no Dey like to talk hard
Dey give Wetin Ceaser belong to Ceaser
And e get as dem Dey feel now
When Dey see me singing on the tv now
- Release Date:October 9, 2023
- Genre:Afrosounds








0 comments