|
|
Upload
EWO by Mikolo
EWO by Mikolo

MikoloEWO

MikoloEWO

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

43 Followers

Ahh, hmm "It's your boi Mikolo," Is here, is here Ahh,ahh Ahh, ahh, ahhh Ewo, ah, ahh Hmm, hmm Hmm, hmm, hmmm Ewo, ah Anytime you see me, omoh me I come first, (Ewo),ah Hold thigh on your believe, bobo e go soon sup, (Ewo),Hm Many other people get as dem dey run am, and e fit work, (Ewo!) No go think say na today e go drop, "no be so" Gradually, Gradually You go con soft, No be today, say you go turn boss Many haters dey find your weak point My gee no dull, say If you wan rank (2x) Hmm Many people still dey find work, While some dey find, free money If you no wise up, you go die poor Start dey hustle bit by bit, Money wey me, I make gradually, You dey tell me say you need am urgent, If na so e be, I no go dey hustle, Wetin I go still dash for free, Ewo hmm, Ewo gradually Ewo, Ewo hmm(4x) Anytime you see me, Omoge, you no dey feel me, feel me back Me I dey feel you, Back, buh you no wan dey gimme the chance, Cos you, you don guide for this e your side I go give, Buh you do me wetin e no good, I swear I no fit do you e that thing, Omoh, you don fuck-up, for my side Many people still dey find work, While some dey find, free money If you no wise up, you go die poor Start dey
  • Release Date:February 3, 2026
  • Genre:Hip-Hop/Rap
18Total plays
4Likes