Uploaded By
VIEW PROFILE
1.28K Followers
Sapa no be joke, sapa no no joke
Richman pikin think say sapa nah joke
$5m for me, I no Dey smoke
Hustle wey gimme 10k 2 months ago
E go buy me Benz cha cha and e go choke
Nothing funny brr if you no get money
unread texts it should be from my baby
Mum go chop, sister go pay sch fees
Me self go ball by ending of week……..
- Release Date:June 28, 2024
- Producer:Jayvoice
- Genre:Afrosounds





