Uploaded By
VIEW PROFILE
40 Followers
Una hear am? “Came Thraa like Okada, slime through like Ogbana” 🚀💨
This jam no be joke o — dem must give me this money! 💰
Make una stream am sharp-sharp, share give your guys, and run am mad!
We no dey play this season — TrapVoltage dey on fire 🔥
Link dey bio, go run am! 🎧
#CameThraa #ogbanavibes #TrapVoltageMovement
- Release Date:August 4, 2025
- Producer:Trap Voltage
- Genre:Afrosounds







0 comments