Uploaded By
VIEW PROFILE
412 Followers
Dey Match Am" is a motivational banger that inspires listeners to keep moving forward, stay focused on their goals, and match every step with determination until they reach the top. ๐ต๐ฅ
Lyrics
As we Dey match am
Dey match ahh ahhh am
Dey match ahhh am
As we Dey match am
Dey match am
Dey match am x3
0:43
Fela the Kutty
Wearing Gucci on his feet
See my Patek on my rist
Sitting with Table of six kingsโฆ
Follow the manue ๐
Wetin be the news ๐๐
Relate with your hood
Then Watch out for the crook
Fela the Kutty
Gucci on the feet
See my Patek on my rist
Table of a six kings
1:08
As we Dey match am
Dey match am
Dey match am
As we Dey match am
Dey match am
Dey match am x2
1:28pm
Cause you know say we Dey match am
no be say na we first say dey start am
Biafra or wakandar.
That one na una Mattar
But As Igbo boi me chop ofada
Rice ๐
Baby Girl you know that you look so nice
Ima get you your Birthday price
If you let me, ima come in side
Say if you let me, ima come inside..
To get what u want, need a sacrifice
Would you like to joi
- Release Date:May 1, 2026โ
- Producer:Linch
- Genre:Afrosounds




