|
|
Upload
DARLING by Tomi Darrell
DARLING by Tomi Darrell

Tomi DarrellDARLING

Tomi DarrellDARLING

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

930 Followers

Bridge: Many times many times many times for the night Have been crying on my God pls help your guy Things don sup for me wey me no fit to cry I have been drinking more henessy and wine Chorus: Darling Darling oh Darling Darling Save me from pain oh save me save me from pain Darling Darling oh Darling Darling Save me from pain oh save me save me from pain Crucial times I be feeling down o Many things just Dey burst my head o Fake friends and government o Be like say na the end of life o wohwohwoh I don Dey feel the stripe o I don’t want to lose my faith o Solid like a soldier man o Friends and family sef don run o Woh woh woh wohwohohoh Bridge: Many times many times many times for the night Have been crying on my God pls help your guy Things don sup for me wey me no fit to cry I have be
  • Release Date:September 10, 2023
  • Producer:Leetunes
  • Genre:Afrosounds
306Total plays
7Likes

Playlists Featuring Artist

0 comments