Uploaded By
VIEW PROFILE
1.19K Followers
Ha ha ha ha, Eh yeh
OLUWAAAAA
VERSE 1
Pretty girl,
tell me how we celebrate, this time na our holiday
Eleganza baby mi activate mi
Are you ready are we set to go
Come through make we flex it oh
Cuddle you never let you go
If na one time make I enter ur heaven
Count on you baby
If you give it to me appreciate it
No go ever dull u darling
With ur fat, biggy yarnsh u go vibrate
Give u different vibe u go like it
Anything wey u want I go buy it
Flash it on you cuz i gat you
Anything wey u want it, just call me
CHORUS
Never ever ever let you go, love the way you bend for me
Loving the way you Dey roll ur waist baby put it all on me
Anytime wey I Dey stranded baby drive a mile to me
Ano fit to Dey explain everything my baby want from me… malo jealous
VERSE 2
Baby come to me, I been waiting for your love no be today
I deh my house for ilekki, Oya jump on the ride how much I pay?
Becky yansh e too heavy, na him make me wanna turn to her bestie.
No be lie I won smash it, if you come gimme chop ano cast it.
As she Dey crush, as I just Dey rush, we causing comot
Baby no4 I deh with you, we getting our motion
As she Dey crush, as I just Dey rush, we causing comot
- Release Date:September 4, 2026
- Producer:BeatbyNormae, MixedByTsquare
- Genre:Afrosounds




