Uploaded By
VIEW PROFILE
13 Followers
This one na for everybody wey dey hustle.
For the sleepless nights, the bills, the "God when" moments.
I sing wetin we all dey pass through.
Stream and tell me if e relate 👇
- Release Date:July 31, 2026
- Genre:Hip-Hop/Rap

