Uploaded By
VIEW PROFILE
683 Followers
I no get money but I get friends
we no belong 2 boys wey dey jump fence
simi simi sola just born first
na we go see if your man dey set
for this naija na me n u get sense
for this party na me you get girls
for this locay(ama) na me you get Benz
for this this
country boy wey no get I D
Lover boy wey no get girlfriend
Rich kid wey no get shishi
we dey live life cus we get tomorrow
Oya Raisam cut ur body like reza
u claim undertaker, but me I be upper- taker
I over take, show no mercy, call me crazy , I'm not lazy, on a wavy wavy wavy
oga solo solo solo
make we go slow slow
this thing get kilo kilo
I want Shapiro piro piro
country boy wey no get I D
Lover boy wey no get girlfriend
Rich kid wey no get shishi
we dey live life cus we get tomorrow
- Release Date:May 18, 2025
- Album:Single
- Producer:Shedobeats
- Genre:Afrosounds




