Uploaded By
VIEW PROFILE
1.13K Followers
No be today wey the problem for the country never get solutions ah hey
People dey pray say make Oluwa send the moses wey go lead and show us the way
No be one day that rome was built cos the people never never relent
Any which way we go dey work till it’s done and the people dem go dey okay
Cos everybody want something only few wan do the work
Omo I no like to work but my family dey must to chop oh
People Dey Yankee, go malay dem dey go for a better life
Ajo o le da bi ile e no matter wey I dey naija blood dey inside of me
Ah ah ah hey hey
I no wan worry again
Oga dey
E go better if you use your sense
Make we join hands together make this country great again
Cos everybody need water cos water no get enemy oh
Story oh
story since 1960 oh
Dem dey tell us story oh
- Release Date:September 26, 2024
- Genre:Afrosounds
