Uploaded By
VIEW PROFILE
319 Followers
Enjoyy!!!!
LYRICS
No stress I just wan dey like Machala
Soft life me no like wahala
Work hard make I get the better life
No cap I go get the better life
Sare wole sare wole
Pakurumo girl make you whine am go down
She tell me say she tell me say I be bad guy she tell me say make I hol am
Ah Gat me looking like
WAIT
Some many things wey dem complicate
Them talk say I too dey misbehave
Shey I even get time for their hate?
NO
Gyrate
Emi ko ma elevate
Emi ko ma celebrate
Bad vibe no fit reach my gate reach my gate o
- Release Date:August 2, 2022
- Genre:Afrosounds






0 comments