|
|
Upload
TAYA by Lavi
TAYA by Lavi

LaviTAYA

LaviTAYA

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

198 Followers

TAYA (Cough) Easy ! Easy! Yeah…! awon kon ti won bother mi Bi mo sen soro won corner me I turn this pain To a melody Mi fe tragedy Akwa una huna Wetin I Dey find for coner Leekwa na egom agwula Fit put me for comer oh Too much pains E Dey for mind oh I Dey feel So much scream Wey Dey my head You no fit hear Santiva ona akumu na liver Sochima why the fine boy Dey shiver Burden in my soul Burning in my soul I’m on a lonely road My spirit self the tire My life na test I don fail again Put me for shame I gas dey my dey No put yourself inside my shoe Be careful on what ? Wetin you choose I don play you my reggae Go play your blues My Life don show me shege I don learn from my lose Santiva ona akumu na liver Sochima why the fine boy Dey shiver
  • Release Date:January 31, 2024
  • Album:Expression
  • Producer:Iman
  • Genre:Afrosounds
612Total plays
6Likes
11Playlist Adds