Uploaded By
VIEW PROFILE
123 Followers
Let me tell u a story about this party
Oya write it down
See one girl
Fine for my side
Carry Blue eyes
I can't even relate too her
She dey with her friends different shapes
All my life, different babes
Come tonight, things on things ehh
When I say brodda point and kill
Choose any colour I Sabi
Women wey dey here dey for me
Money works, i convince them
You come dey form for me with money wey I get
Money wey I spray for her body
Many guys no dey talk to me
They try to just form for me
cause I no get the money
I chase the bag
But this bag is empty
They wanto kill my dreams
Tell me this
You'll whine for me
Carry me
You'll slide in
Cuddle me
This gyallie wan craze
Caught the lies
Mara mara nihu
Pompiti Nazu
best liar Na you
Omo u dey do many things I no like
But I wan shift her womb
- Release Date:January 25, 2024Ⓡ
- Album:Point N'Kill
- Genre:Afrosounds





0 comments