Uploaded By
VIEW PROFILE
1 Followers
Title: “No Gree For Hunger”
Intro
Yeah…
(Lord K)
From the trenches…
Omo we no gree for hunger again oh
Life show me pepper but I still dey stand
Oluwa hold my hand
Hook / Chorus
I no gree for hunger again (Again)
Hustle everyday make the money rain (Money rain)
Oluwa bless me make I rise from pain (From pain)
One day my name go loud for game (For game)
From the gutter we dey level up (Level up)
Night and day I dey double up (Double up)
Enemies want make I mess it up (God forbid)
But I stand strong, I no giving up (Never!)
Ad-libs:
(Yeah!) (Lord K!) (No retreat!) (Omo!)
Verse 1
Early morning I dey chase my pay
No food but I still find my way (Hmm!)
Dream big but the road no straight
Still I dey grind make my life upgrade (Upgrade!)
Dem say “boy slow down, your time no reach”
But the fire for my chest too deep (Too deep!)
Every pain wey I talk on beat
Na the same pain wey go make me rich (Rich!)
I remember when the pocket lean
But my vision dey big like dream (Big dream!)
Now my hustle dey form routine
Soon my story go hit big screen (Cinema!)
Street cold but my mind strong
Turn my losses into my song (My song!)
One day everybody go sing along
Say the boy Lord K don fina
- Release Date:March 22, 2026
- Producer:KAMRAD
- Genre:Afrosounds
