|
|
Upload

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

31 Followers

Nobody knows how it’s going if I no hustle won ma gba iyawo mi, Back in the days the boy been stoning but now see I give God all the glory, Wetin dey my mind na paper mio gbo nkankan biti are ika, ja Eli ja Eli maleka abi shey ko fe da Fawon maye sha, furo re ri bi caterpillar I wan go carry mamasita mara GLE mara Beamer, so fun shima yen pama rira, Everyday ni mo fun hustle omo iya mi kemi na kinle bubble, but I gat to hustle for my future that’s why I no stop tori re mo fin struggle, back in the days wey I start this some ppl tell me say my future no good, But me I stand gidigba mio rush to ri pe Awon egbe mi tin lo muscle, wetin dey my mind bro na raba, e get some guys wey dey show me pattern, don Daniel tell me say for here na zero pa they feel my vibe for here even for canada
  • Release Date:August 3, 2025
  • Producer:Rapsultan
  • Genre:Afrosounds
533Total plays
5Likes

More From Artist

VIEW ALL

Playlists Featuring Artist

0 comments