|
|
Upload
Butifè by Tenorship
Butifè by Tenorship

TenorshipButifè

TenorshipButifè

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

1.91K Followers

I want to Butifè my brother I no wan call my age mate sir I want to do Wetin I gats do So before you shock me I go shock you And I want to stark against tomorrow Cause I no wan find where I go borrow Cause the street eh no easy brother Omo eh no easy my guys I want to Butifè I want to Butifè my brother I want to Butifè I want to Butifè my brother Rap …. I no wan be person wey be say niggas dey disembark anytime I tell them say I dey lap. I’m like higher version of these rappers cus when I Dey rap even your favorite rapper go dey clap Life na business,only thing man dey find na gain!! If you no get deal,I no wan hear your voice again Some niggas dey carry body because money just come I no be jew man abeg I no be Jonny just come I want to Butifè my brother
  • Release Date:June 16, 2022
  • Album:Lankard
  • Producer:Blazeslaan
  • Genre:Afrosounds
105KTotal plays
314Likes
31Re-Ups
238Playlist Adds