Uploaded By
VIEW PROFILE
370 Followers
So many days have been think wise oo
I don get experience that give me sign
So many times I dey smile o
Because if I see the sky I dey laugh o
So many people wey dey talk about me
Because ko kanye
Kode concern me
Because where I dey go
Malo matter Simi
Leave them make dem jealous about me
If you don't call me for money
Don't know me
Please bro
Don't call me
Eyin padi mi
Ejo se e momi
Because owo gan Malo matter simi
- Release Date:September 23, 2023
- Genre:Afrosounds





