|
|
Upload
Monica by Teejay Ginx
Monica by Teejay Ginx

Teejay GinxMonica

Teejay GinxMonica

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

65 Followers

You give me the energy You high me like Hennessy Dey sweet me like melody So make I be the harmony Your back carry armory Fit to kill somebody This one nor be felony Fit dash you my salary Oh felicia I see you for insta You be like pounds and dollars And I Dey fall like naira I be like pep guadiola You know that I’m a winner So baby be my haaland Assist you like debruyne Monica Monica Monica jor Jecinta Jecinta sisi ejor Mamacita seniorita baby ejor Monica Monica Monica jor My flow be the master You know my flow be the master Eh my flow be the master You know my flow be the master My flow be the master You know my flow be the master Eh my flow be the master You know my flow be the master hmm hmm comot eee Make I rock your body Hmm hmm oh my shawty When you need me call on me You be mountain And im ready for climbing Shock me like electric I feel her I feel oh yeah Me nor get time for love But me get time for your Leave people to talk Who dem be to judge I Dey feel you my love If them like make dem take am to court I Dey feel you today oh make we jaiye When I see your body o I trabaye Monica Monica Monica jor Jecinta Jecinta sis
  • Release Date:February 5, 2025
  • Producer:Pfizzy
  • Genre:Afrosounds
231Total plays
4Likes
4Playlist Adds