Uploaded By
VIEW PROFILE
4.17K Followers
Sy gbedu to taaà
Normally I they para gangangan
Sy gold lomoyen
Carry me they goooo
When I wake up every day
Me I go down on my knees
Just to thank God
Some they for hospital
And some they for cemetery
I'm not perfect
Some they fight for their life
And some people don go
Is not funny
Alhamdulillah lord I'm grateful
Nor be say I too sabi
Me I just they chase my dream
Mama they pray for me steady
I move with grace nor be therapy
Blessing full my memory
I dey hustle for my legacy
Oh Jah nor go let them carry me
I move with grace nor be therapy
Them nor see wetin I see
Them nor cry the way I cry
Never give up on my grind
Odamiloju oshimada
I nor fit lie he dey choke
Pressure full my back
Me I carry like stone
Nobody send my father
Shey na me wan blow
Nobody wan hear your pain
Na results them
- Release Date:January 19, 2026Ⓡ
- Producer:Sy Gold Ayomide
- Genre:Afrosounds




