|
|
Upload
Nobody dey feel my pain by surekeybillion
Nobody dey feel my pain by surekeybillion

surekeybillionNobody dey feel my pain

surekeybillionNobody dey feel my pain

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

38 Followers

Please like and share it me surekeybillion : nobody dey feel my pain x3 na only God dey see my pain x2 now I no get money people dey ask me say you no be my level you no be my class if I done get raba Dem go run in speed just know say funs day on nobody dey check on me nobody dey ask for me now when I dey suffer now when I no get raba but (na go tell moto)if I begin to spend kobo dey go begin to check on me dey go begin to ask of me:all the girl's go dey send me photo anity wetin you want she want to follow
  • Release Date:January 19, 2025
  • Album:Surekeybillion
  • Producer:Surekeybillion
  • Genre:Afrosounds
840Total plays
9Likes
1Re-Ups
3Playlist Adds

Playlists Featuring Artist

0 comments