Uploaded By
VIEW PROFILE
7 Followers
Intro:
Oh na na na naaa
Eh eh eh eh eh eh ohhh
Say na God dey bless man oh
Yea yea
Verse 1:
Dem say my own don finish
Say I no go ever make am (ehh)
But if dem know wetin I carry
Dem go bow for the matter (yehh)
Many nights I no sleep o
I dey grind, I dey hustle
Even when my belle dey empty
I still dey pray make e better
Pre-Chorus:
No be who start first dey win race (win race)
Na who God touch, e go elevate (elevate)
No go envy another man grace
Your own blessing dey your way
Chorus:
Blessings dey come, no worry o
My brother, no worry o
E fit delay but e no go lost
Your time go come, just trust in God
Blessings dey come, no worry o
My sister, no worry o
E fit delay but e no go lost
Your time go come, just
- Release Date:January 30, 2025
- Album:BLESS ME
- Genre:Afrosounds



