Uploaded By
VIEW PROFILE
7 Followers
Intro:
Oh na na na naaa
Eh eh eh eh eh eh ohhh
Baba God na your grace oh
Yea yea
Verse 1:
I don waka many miles
I don see many things
People wey promise me help
Dem turn ghost, dem just dey rinse (ehh)
Dem say make I give up
Say my hustle no go pay
But dem no know say for my heart
I don vow say I no go stop (ehh)
Pre-Chorus:
Mama tell me say, "No fear" (no fear)
Your time go come, just dey pray (dey pray)
No be by power, no be by race
Na who God choose, e go elevate
Chorus:
Journey no easy, but I no go stop
My brother, no give up, your time go come
The road fit rough, but e go smooth one day
Make you hold on, e go be okay
Journey no easy, but I no go stop
My sister, no give up, your time go come
Even if e delay, e no go lost
- Release Date:January 30, 2025
- Album:BLESS ME
- Genre:Afrosounds



