Everyday I dey knack am
I dey giv dem jam wey dem want anyhow wey dem want am
Na me be the life of the party who wan come dey check am?
Take your bad energy far away me no wanting disturbance.........
- Producer:Hightunex
- Release Date:June 17, 2023
- Album:Prod By Hightunex




