After fighting for we freedom
1960 till date
And we still dey be like slaves
Sey na this be reason
Why they cry our freedom
Make dem fit do ripping eh
And they reason our lives
Like sey we no get any reason
To live than to suffer
Keep their...
- Producer:Viddo mix
- Release Date:September 5, 2023





