Uploaded By
VIEW PROFILE
14K Followers
Surulere na wetin dem tell me from the day i was born till i grow
No dey whine me, ko ma ja si tan for my phone.
Cause i dey for zone
Because we plenty for here
Kamakaze for there
My guy don't you forget
Make you no come regret
Shey na my music been dey suppress you oshozondi
Na when i get money i dey see your face with emoji
Bad gyal wan lavish my money, she undress me
But i no fear, i be chosen, H.I.M-othy
- Release Date:December 12, 2024
- Producer:Lollykeyz
- Genre:Punjabi




