Uploaded By
VIEW PROFILE
32 Followers
I saw you at fadansi
With another Gee
Wey dey give you bad energy Then you look at me and cut eye for me
Omo kekere Can’t you see
Can’t you see what you’ve done to me
Omo you too..,,……..bad ooo
I suppose call you .,,,,,,,,,baddoo
Love the way your pussy so suoculent
Love the way you call me baby come collect
Only in the night you see stars connect
in the darkest night you see stars connect
Love the way your pussy so suoculent
Love the way you call me baby come collect
Omo you too..,,……..bad ooo
I suppose call you .,,,,,,,,,baddoo
Chorus
Your Body Na emergency
You put me for A & E
Tell me what’s the tendency
If I Dey for you
You go dey for me
Your body na emergency
Your smile no get piracy
Show me wetin I never see
Be my therapist I need therapy
Chorus
- Release Date:November 21, 2023
- Album:Emergency
- Producer:Cruzz B
- Genre:Afrosounds




0 comments