Uploaded By
VIEW PROFILE
127 Followers
How much
Elo lo ba de
I no wan see shege
Omo’pe ma leke
Life’s good with love
Better with money
I no wan see shege
Omo’pe ti leke
As I no be baller
I go still dey demo
As I come be baller
I go still dey hot (still dey hot)
(Mi o ni yo jo)
Oh oh o o
I just want to jaiye
I no come here complain
On a low o o
I Just want to jaiye
I no come hear complain
Deeper than Mariana Trench
Omo me I’m from the trenches
Still want plenty blessings
Pray for plenty blessings
Omo ogbon gbera
Wetin be your rate
I sabi ball Erling Halland
Jeka jo girate
Mo ro hun to dun
Eja osan
Ibadi Aran
Gbe sun mo mi Je Kan Mo
Ori ti ja fun mi
Eda ti ja fun mi
Oje kin se asela
From January to December
As I no be baller
I go still dey demo
As I come be baller
I go still dey hot (still dey hot)
- Release Date:December 2, 2022
- Producer:Jhay2unez
- Genre:Afrosounds
