|
|
Upload
Ayé by shubomi
Ayé by shubomi

shubomiAyé

shubomiAyé

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

46 Followers

Thislife we dey it's not fair gaan So many troubles and tears gan But no mata how e be MoMA jelo Aye e Simi monike jawo to make mullar make I get property Tori aye feka kole akopati But I thank God say God no be man Cos if na human being dey for don spoil d plan Ah aye aye aye inu aye lotin shaye Ebenimobe Kaye gbotemi kotun sheytemi orire nitemi ye Abere mi alo Kona okun todi And I wanna live my life o in peace and Harmony So make Dem no go tell me say say how me I be Isoro tenikan yato sii telomi So efun mi laye jekin ronalo This life wey we dey na grace be d Koko Tori enemies dey wey go laugh Toba ta Koko But I'm still winning based on one or two Na ur grace dey for me despite my attitude Ororo Ori mi Moni koma shey gbe Lai siwo shey bi
  • Release Date:June 27, 2020
  • Producer:Akiira
  • Genre:Hip-Hop/Rap
2.05KTotal plays
18Likes
16Re-Ups
3Playlist Adds