Uploaded By
VIEW PROFILE
392 Followers
ECO • EMI LOKAN
LYRICS
Arugbo Ojo
Emi lo kan
Aye wa da
Everything matters
Make I no talk say ee no dey
Pe ee no Dey
Say we don tey
Make we no fail
Make I no talk say ee no dey
Lamie just marry
In a month pikin ee don carry
We celebrate even drink kai kai
Next month I hear say ee don kpai
Ifeanyi sef jump inside pool
Straight bullet hit padi for hood
Na so Take off don take off
Came naked nothing that we gonna take off
Arugbo Ojo
Emi lo kan
Aye wa da
Everything matters
Make I no talk say ee no dey
Pe ee no Dey
Say we don tey
Make we no fail
Make I no talk say ee no dey
Adura make I cashout
Make omo ogbon no pass out
Se mo ojo ti mo gbawe lati gbera,
mo ti huzzle ni gan gan
Emi lo kan
Aye wa da
Everything matters
Make I no talk say ee no dey.
Heb 11:1
- Release Date:April 2, 2023
- Album:FAITH
- Producer:Showboi ECO
- Genre:R&B
