|
|
Upload
Sane Boy by Saneveezy
Sane Boy by Saneveezy

SaneveezySane Boy

SaneveezySane Boy

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

21 Followers

A little thank you Thought I was lost Bub nah me be de rescue De boy too de popori Buh Energy gat to pure Ball till I don kpeme Pray we no see shege Tell dem e don tey eh Sweeting me tete Remember where u come from Family or tantrum Follow me 444 (Follow me 444) Chidera go wan suck Tell her sey I'm not pure Skele dey my cupboard Why you wanna kill it Wetin u dream of Shey u don't mean it Blow Opera Mini Fortify magic U know de settings oh ah ye I derive joy in trabaye flashlight razzi be my game black don't crack saying again say my name I be like king of Mozambique anything possible with me for me , my race Feel my pain Feel my pain for melody I'm that Sane boy eh Wey like buga eh - Saneveezy
  • Release Date:June 28, 2026
  • Album:Sane Boy
  • Producer:Saneveezy
  • Genre:Afrosounds
7Total plays

Playlists Featuring Artist

0 comments