Uploaded By
VIEW PROFILE
25 Followers
BUNKY (Veezy Γ MiBoy)
Intro β Veezy
Hmm
Bunky...
Verse 1 β Veezy
Hello dear,
Will you come to my place, place, place?
Can we vibe on a plane, plane, plane?
Animals wanna scatter her waist.
(Scatter her waist)
Je m'appelle
They call me Veezy for the brain.
For my babe, oriyo oo oo,
Hmm...
Pre-Hook β Veezy
Too many distractions,
Wey dey gimme life scars,
Wey dey make me strive.
From morning to night we dey grind.
Too many distractions,
Wey dey gimme tantrums.
Hmm, we go manage,
Yakubu manage,
We go manage, Mi.
Verse 2 β MiBoy
Dis her body dey get me high, yeah.
Tell her make she roll am
To de beat oo yeah
I go spend all my money on you yeah
Cargo drip on you.
Calling your mama, I go pay yeah
Tell your father, hmm,
I'ma pay your bride price
Hook β Veezy
Baby, I'm still managing,
Will you come if not this week?
Will you come and carry my load?
For your heavy shape,
Hmm... ehee.
I'm so funky, I'm high,
Hmm, light me one time,
Light more chaka.
Verse 3 β Veezy
Ah go ball,
Mi, we go run things.
In the club,
Ah go press all their buttons.
Ah go run up, on and on,
Oh my, Mi run on and on.
We go give dem the vibe,
Back to back,
We dey kill body for money, eh.
Bridge β MiBoy
Baby,
- Release Date:July 20, 2026
- Genre:Afrosounds







0 comments