Egbon: Small small i don dey see sign say Naija get still hope
Mazi: I don dey tell you since, na you no wan believe am, Naija get hope, but wait o, wetin be the sign wey you see?
Read more: https://everyevery.ng/pidgin-news-196-wahala-for-kidnappers/
- Release Date:January 29, 2021





