Egbon: As the matter be like this, anybody wey no wear him face mask no get better mind, sake of say nah this kind people dey do anyhow, con make the Coronavirus cases dey go up again
Mazi: Naa now you sabi that one, e don tey wey me I don...
- Release Date:December 23, 2020





