As everything for naija de rise, crime also dey rise. Na traffic robbers own come tie wrapper pass, de tin come bad say dem dey even do am with audacity. Dem don graduate from pickpocket to dey attack pipo onside motor dey collect their things even with knife and gun....
- Release Date:November 29, 2021





