Uploaded By
VIEW PROFILE
38 Followers
Lets call a spade a spade
Justice for the lost brother
Everyday we wake up for Nigeria
You get something Wey make your eyes shed water
Police don dey do jungle justice
Person Wey be the only Pekin
Person Wey Dey struggle in life
Just like that
Just like that
There's no place that is still safe
For bush and home is still the same
Ye yeah
Na bandit we go run from
Abi na police ABEG oo
Nigeria solve this matter
Make you go come fail us ..
JUSTICE FOR OG MILLION
- Release Date:May 1, 2026
- Producer:Liambee Aondoungwa Samuel
- Genre:Afrosounds
