|
|
Upload
Adulthood na scam refix by Sabi kid
Adulthood na scam refix by Sabi kid

Sabi kidAdulthood na scam refix

Sabi kidAdulthood na scam refix

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

306 Followers

If I no hustle for the money nobody go give me And if I hustle I've got need and that of my family Mama dey call Papa dey call say NEPA don bring their bill Sister dey call Brother dey call say make I pay their school fees Omo omo adulthood don tire me I want to go back to those days wey my mama dey pamper me but I'm a soldier I'm a man I GATS to stand on.my feed I GATS to face it and over come like the way i killed this beat
  • Release Date:July 19, 2022
  • Producer:Kizzy
  • Genre:Afrosounds
1.43KTotal plays
11Likes
4Re-Ups
5Playlist Adds