|
|
Upload
Hatred(haters) by Rozay Rex
Hatred(haters) by Rozay Rex

Rozay RexHatred(haters)

Rozay RexHatred(haters)

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

35 Followers

Morning til night I dey hustle for my life Cause nobody go side If raba no dey side Captain of the world I dey try to getti love But nothing wey dey work because nobody dey fall When money no dey Everything come down for slapping your face I don't wanna fall wether salary or wage Nobody fit understand wetin you dey face Ooo
  • Release Date:October 7, 2025
  • Genre:Afrosounds
1.46KTotal plays
7Likes
3Re-Ups
2Playlist Adds