Uploaded By
VIEW PROFILE
133 Followers
Hellelujah!
Oh Alhamdulillah
For all my brothers
On a trial to make am, but,
The street poetry echoing joy and pain.
Beside you not everyone stays
Gaza on the street
Found love get thousands hate
I dey try!
Probably I need to try harder
Probably I need to fight harder
Ko olorun chefunmi dadda
Omo iyami
Many things wey man dey see
Gbas gbos wey man dey feel
Only mammy jinja me
uh
Casablanca, the street na banger
If you no Sabi to banta, you no go survive am, oh nigga.
Who ever you be, see haters
(Case)
Do anything em go check am
Tough tough tough, this life tough rough short
Everyday man dey buckle up.
To escape the angle of hate💔 and love❤️
Let’s stream the song and show support❤️ 🙏
And we’re going to do big💯🙅♂️
- Release Date:March 11, 2024
- Producer:Baller Flip
- Genre:Afrosounds






