Uploaded By
VIEW PROFILE
12K Followers
Your prayer point is to meet a man
Wey dey God fearing and wey sabi knack
Baby you called then here I am
Here I am just to show you love
I go show you love wey go scatter your medulla oblongata
show you love wey go scatter your medulla oblongata
If I fail then am not a man
If I fail am not man enough
If I jonz then am not worthy
Worthy of your special love
Not worthy worthy of your special love
Then am not worthy
worthy of your special love
What is love if there's no commitment
Who is a Jack when there's no Rose
Truth be told Sey me I don fall
I don fall on bended knees
Bended knees Begging you to allow me
Allow me to give you all of me
allow me to give you all of me
allow me to give you all of me
V2
Promise and fail is not my game
Fit give my life just to save you
No go pani
- Release Date:October 21, 2024Ⓡ
- Producer:Tite Tunez
- Genre:





