Hmm yeh
oh oh yeh yeh
Oh yeh yeh
Kira
Sometimes man feel like dying
This is not time to die
Story feel change any time uhn uhn
No think deep man no go die
Me and smokers,our eyes don red
We know no person wey don high
Make my dream no end for sleep...
- Release Date:February 11, 2026




