Uploaded By
VIEW PROFILE
9.23K Followers
(lyrics)
L.o.v
Ah-yiy ah-ahhhh
-RHENNY-
(intro)
Oh let me know oh
Let me know
Girl I go do anything for you
Just let me know
Jah gat mhe
-ENDLESS LOVE-
(Verse 1)
I for carry u go China
But dem too fight kungfu
Baby that place no suit
Omalicha e get why
I dey fall for u yeah...
See her waist like caterpillar
When we dey hmmm
She like my pillar
As I dey build she go be pillar
I'll carry what belongs to ceasar and give her
-RHENNY-
(Pre-chorus)
Oh let me know ohh
Let me know
Girl I go do anything for you just let me know(x2)
-ENDLESS LOVE-
(Chorus)
Omalicha nwa
The way u dey roll
U spoil my mind
Comot for there
Let my girlie girlie
Girl girl stay by my side
Omalicha nwa u wa
The way u dey go
U give me joy
Comot for there
Let my girlie girlie
Girl girl stay by my side
-RHENNY-
(Verse 2)
Give me love like that of 90s
Not the one wey go hard
Like mathematics
I deserve it
I need it
Go tell your Mommy
And daddy
That I am coming
I for carry u go China
But dem too fight kungfu
And if dat place no cool
I go carry u go island
Anything for you
You know I love you
(Pre-chorus)
Oh let me know ohh
Let me know
Girl I go do anything for you just let me know(x2)
-ENDLESS LOVE-
- Release Date:September 28, 2026
- Producer:Spromson
- Genre:Afrosounds




