Uploaded By
VIEW PROFILE
99 Followers
°Na turn by, turn ooh.
°E go reach your, turn ooh.
°E go reach, my turn...Believe....
°It's your boy Ariz E,D...Rinzzin (Reason).
°That boy wey dey reason.
°Burst your thinking..You know..(Eh eh😊)--Clear Dem.
√
°No be say me, i no know road.
°No be say, i no wan get dis Doe (Dollar)
°Mana(but)mma mu(my mum)Gwalu m naa (told me dat)Nwayo Nwayo(Easy)Bu Ije Uwa le(Journey Of Life).
°I take am softly(easy) dey go
°Take am nwayo nwayo ooh
°Ije Uwa le, whatever man sow e shall reap"".
~
°Yes,it looks Rossy, It looks flashy 🤩
°Social media, make many dey panic (Ooh)
°Chaii, e make many sad(dy)
°Like say, dem no dey try.X2
°Some just dey cry,,,,.
°Say which time be there time.
°Oh, ye ye.
°Ye ye, ye ye yeah.
----------+-+YT (....?)
- Release Date:August 24, 2026
- Producer:ZENA, Arizedkraft
- Genre:Afrosounds





