Uploaded By
VIEW PROFILE
314 Followers
… Ibra Ibradosky oooo
Sunnex on the beat
I take up from the hood see me ghetto boy on the moves
I no know emergency awon ghetto boys won buru
I take up from the hood see me ghetto boys on the moves
I no know emergency awon ghetto boys won buru
One man go today another one go tomorrow
Another man come today another one come tomorrow
Some people don back fight mi won so po ti to odabo ooo
But for me wo mo duro dede mo den duro de kan damo oh
Some people don back fight mi won so po ti to odabo oh ye
But for me wo mo duro dede mo den duro de kan damo oh
Won a damo
Mama tell me say omo mi ma ronu very soon very soon
Won a damo
My papa tell me say make i do what i do make I no go relent
Won a damo
Some people no know what's it very soon them go see them go hear
Won a damo
- Release Date:January 14, 2021
- Producer:Sunnexbeatz
- Genre:Afrosounds



