|
|
Upload
Dugg am - Freestyle by RaptureSBO
Dugg am - Freestyle by RaptureSBO

RaptureSBODugg am - Freestyle

RaptureSBODugg am - Freestyle

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

1.25K Followers

Abobi no dey call my name if i send my boys dem go slap your mouth I get killers for roundabout Wey go fuck you up for the right amount I don’t talk too much if you notice E no mean say me i be novice This niggas dem funny bovi I be Goat dem be nkwobi Dem dey fear come out like covid Ask tobi ask tobi Come at me you must be stupid Dem go learn lesson like school kid I’m the most hated, amusing Like say i get beef with cupid Old me is dead, New me (2x) If e come outside, dugg am If e say my name, dugg am If you cross my lane dugg am Dugg am (2x) I go dugg am Him dey sharp him mouth, dugg am If you see him man dugg am Even inside church, dugg am Dugg am (3x) If i dey talk you pause! All my guys dem wicked dem no dey show remorse You go think say na cult!
  • Release Date:February 12, 2026
  • Album:Kilamigo
  • Genre:Hip-Hop/Rap
6.42KTotal plays
111Likes
26Re-Ups
62Playlist Adds

Playlists Featuring Artist

0 comments