Uploaded By
VIEW PROFILE
154 Followers
Jaga jaga
Life man I lived
Dating different girls
In every streets
Any girl I see
I must mate
Different girls
See me in different face
hustle like say
The boy boy E
Don Dey craze
Hnmmmmmmm
Hnnnnnnnn
Na the rhythm
Man be putting
So many shits made me forfeit
Real life shit
got me all In place
Sogun dogoji
Made man relent
All of my niggas
Dem be Cushing
Fagbo sori
Please don’t dull me
Fagbo sori
Please don’t dull me
Hiiiii hiiiiiiiiii
Ani won Pe Pe Pe
Moka won tan
Pe re ge de
Dem wan just try
Spoil man race
Every arena
Dem wan see me
So many talk
wey Dey kill me
Me I talk
But dem underrate me
Saw many shits
But can’t cap shit
Areona kan ka for
Even lost his 🫣
Every arena
Dem wan see me
So many talk
wey Dey kill me
Me I talk
But dem underrate me
Saw
- Release Date:November 2, 2023
- Producer:Samhanz
- Genre:Afrosounds




