Uploaded By
VIEW PROFILE
1.68K Followers
Anaconda_Rafizi_lyrics
rafizi
ah ah
eh eh eh
ehh
ahh ehh oya see wetin your body dey cause oh
see
eeh, oya see wetin u dey cause oh
your body come be like anaconda
Conner Conner like anaconda
make unno go do me curny curny, curny curny
omoge see,
see wetin u dey cause oh
ehh u dey cause go slow
I say see, wetin u dey cause o
na the step wey u dey dance oh
na the step wey u dey move oh
na it make person pikin want to faint oh
I dey fit last, I no fit lie
if you make one move I go shoot
eh eh eh
ahh yeah yeah like this
(don't story)
(you self listen)
relax and listen to me
heh, see na African boy me I be oh
African boy with vibe, a little boy with a big God oh ah
me I get grace say I get vibe
i get the vibe, I get the juice and I get the vibe, I get the juice, girl I get the vibe ye
- Release Date:September 4, 2025
- Album:Anaconda
- Producer:Raphael Terver Uhar
- Genre:Afrosounds





