|
|
Upload
Hurt me by Trizi
Hurt me by Trizi

TriziHurt me

TriziHurt me

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

49 Followers

Salewa you do me dirty I gave you all my heart but you later yenk me Becuz of you them comot me for settings Them say I never ready But You no pity me cuz Ofe fi me shay esin She say make I carry all the blame Unknown to me that you have gotten my replace After all only can relate Move on with life mo je ko ri pe Omo ogon to sa fun enemy She take my peace away add to my pain again turn me to person wey No dey trust kele cuz me Anno fit fornicate 2x Salewa nah my girl from day one Loba dojo kan she said mi o se mo I’m tryna convinced her kogbe mon Cuz The love still Dey sweet for my belli because of you i fit sell my tele But she said I’m done ogeni Now I know only mama love with no condition Run to my nigga make them put me on Tell my nigga to avoid distractions But I couldn’t forget all time we had together All the time we follow another She take my peace away add to my pain again turn me to person wey Dey pass ewe 🍃 cuz me Anno fit fornicate 2x
  • Release Date:July 10, 2026
  • Producer:Driza
  • Genre:Afrosounds
230Total plays
11Likes

More From Artist

VIEW ALL