|
|
Upload
Arrow by Prophecyuniverse
Arrow by Prophecyuniverse

ProphecyuniverseArrow

ProphecyuniverseArrow

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

42 Followers

My heart is on fire Many things in my liver I fought for my niggas I never knew that some of them want me die I don't know why People wey I love dey hate me Should I hate them make Dem love me ? People I dey fight for na them wey shoot me arrow for my back I don't care if you love or hate me marijuana blazing You talk for my back but you no fit talk for my face uh I don't care If you love or hate me Marijuana blazing You talk for my back but you no fit talk for my face Many things they bother man but man no dey take shit My heart is on fire Many things in my liver I fought for my niggas I never knew that Some of them want me die I don't know why People wey I love dey hate me Should I hate them make Dem love me ? People I dey fight for na them wey shoot me arrow for my b
  • Release Date:April 30, 2024
  • Producer:Kecyjoe mix
  • Genre:Afrosounds
499Total plays
7Likes

0 comments