Uploaded By
VIEW PROFILE
14 Followers
How can a man build a church
Then he run to the shrine when he fall so sick? (What for?)
You wey dey pray for your blessing
your time dun come dem dey call your phone switched off
How will you feel if you father na God
At the end of the day na Devil you go born?
10 Years ago, I been hustle like goat
But na now I dey enjoy my blessings in folds
1 Billion a month na the blessings I want
Baba God thank you for love wey you show
1 thing I pray for my benz on the road
And my mansion go tall pass the Burj Khalifa
I will never get another father
When I get another
Wey dey give me Hundred million on a low
I go reject e your call
If you call me for money
If na business my guyy if you call me I go pick
That's right...
- Release Date:April 8, 2026
- Genre:Afrosounds






