Uploaded By
VIEW PROFILE
250 Followers
i woke up with my demon
we dinning with greats
i glow myself i do myself
i no value the fakes
I know myself
Shawty sabi say me know myself
Shawty suck me up to glow myself
I no go lie i no go lie
Me no fit lie me no fit lie
anywhere me dey
Me go fine fine for life
Anywhere me go
Me go shine shine for life
i drop my german juice
i no sabi she
i can’t float that bitch
i can’t put my feelings
in your funny trick
me go trizzy chasing ms
me chasing checks
got an alley oop
im freestyling like deRozan
I be in my cruise
i know say me no serious
prettyboi damar from nigeria
prettyboi damar from nigeria
- Release Date:January 17, 2023
- Album:NAIJA RULES THE WORLD
- Producer:Beats by Saint
- Genre:Hip-Hop/Rap




0 comments